My profile My favourites Forum
En cours de mise en place ... Merci patienter.

Tekno x Zlatan - Agege

Posted by RAP OU CRĒVE
12 AUG 2019, 21:11
1225

LYRICS

Intro
Okay you think we are playing here 
No ja No rest everyone of you 
Phantom 
Ibile Ayii

 

Chorus
Agege light steady Agege Agege Agege 
Agege Okay Agege  
Agege I like a girl 
KApaichumarichopaco 
Agege you dey hear me 

Earn Money ADs

 

Verse 1
i like a girl with expensive taste 
i get money to waste 
gone are the days wey tonto dike  
dey frown her face she do longbo longbo 
she dey draw like ogbono  
if she give me ogbon ro ro i go 
rob am for poto poto 
okay now am a fisherman are you a fish? 
girl i hunger hunger o i want to eat kuonbe 
say you dey sell burger how much is it 
let me cross your border even your bridge

 

Hook
joromi eh joromi se iwo fe lowo sa 
borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba 
joromi eh bolomi wonma degba bo e 
goromi o eh oya goromi wa mo

 

Verse 2
Eh je won mo 
won fe bawa joko  
kan le ni awon mo yan 
won fe fiwa gba star 
won tu ja ju won lawon sa 
won ja nitori wa 
olohun ma je ki won para won 
igo ati ada re jesu olohun ma je kin wo sara won

 

Chorus
Agege light steady Agege Agege Agege
Agege Agege Agege Agege 
Agege I like a girl
Ibile Agege KApaichumarichopaco

 

Verse 3
jeonmo south african girl with big big bum
they like to make badman ding ding dong
follow me come and sing sing song
kama *
Ibile everythingfor this life na vanity 
if i get money i go buy anything
face anything, do anything enter any country
fuck anything 
tanzanian girls with big big yansh 
dey like to roll am one calabash 
dey no dey see me and wizzy’s pack
dey like all the men with big big cash
na me dey collect their wives with our zanku
rap yi oda mi loju you dont know me
emi ni mr zanku to end shaku shaku

 

Hook
joromi eh joromi se iwo fe lowo sa
borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba
joromi eh bolomi wonma degba bo e
goromi o eh oya goromi wa mo

 

Outro
Agege light steady Agege Agege Agege
Agege Agege Agege Agege 
Agege I like a girl
Ibile Agege KApaichumarichopaco
joromi eh joromi se iwo fe lowo sa
borrow me o eh borrow me olo nse lagba lagba loju elegba
joromi eh bolomi wonma degba bo e
goromi o eh oya goromi wa mo


0 comments

No comments found!

Add a comment

New member ?

Create an account