Rema - Hehehe Posted by RAP OU CRĒVE 18 JUL 2024, 14:23 Share this : Share this: 96 Share this : Share this: Subscribe to RAP OU CRĒVE Share this : Share this: 0 LYRICS ChorusMonday morning, talking about me while I'm making moneyHehe-hehe-hehe-hehe-heI'm not gonna take it easy on my haterNot gonna take it easy on my haterYebaNot gonna, not gonnaHehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)RefrainAccount balance don dey resemble dem politicianThey say I live like a fraudster (Hehe)We no dеy show am for Insta (Hehe)Scatter thе club wey we enter (Hehe)We no dey check for the figuresAnybody talk anyhow, e go injure, full-stopYou no go know, we go sneak upHotboxing on my way to the pick-upFive years in the game and they still can't beat usChorusMonday morning, talking about me while I'm making moneyHehe-hehe-hehe-hehe-he (Hey)I'm not gonna take it easy on my hater (Hey, hey)Not gonna take it easy on my haterYebaNot gonna, not gonnaHehe-hehe-hehe-hehe-heVerseI never even use the all of my powerI never even use my abido-shakerH-I-M position can't be vacantNo more big three, there's now a big fourPeople go para but what for?They go say I don't deserve it but that is an insultDrop one banger and ghost off (Hehe-hehe-hehe-hehe-he)RefrainAccount balance don dey resemble dem politicianThey say I live like a fraudster (Hehe)We no dey show am for Insta (Hehe)Scatter the club wey we enter (Hehe)We no dey check for the figuresAnybody talk anyhow, e go injure, full-stopYou no go know, we go sneak upHotboxing on my way to the pick-upFive years in the game and they still can't beat us (Yo, X!)OutroMonday morning, talking about me while I'm making moneyHehe-hehe-hehe-hehe-he (Ki—)I'm not gonna take it easy on my haterNot gonna take it easy on my haterYebaNot gonna, not gonnaHehe-hehe-hehe-hehe-he(Hehe-hehe-hehe-hehe-he) Back to: Videos Clips