M.anifest x Kelvyn Boy & Kel-P - We No Dey Hear Posted by RAP OU CRĒVE 11 MAY 2020, 20:37 Share this : Share this: 670 Share this : Share this: Subscribe to RAP OU CRĒVE Share this : Share this: 0 LYRICS Intro: M.anifest & Kelvyn Boy Baako, Mienu Anada anada, oh yeah, well Pre-Chorus: Kelvyn Boy If I say I no dey hear All my guys no dey hear M.anifesto no dey hear oh All my people no dey hear Put the song pon repeat mek the people dem feel oh Me I mek the girl go low low low My ting e no be pilolo Eye redder than a sobolo See the beati mek i kololo Chorus: Kelvyn Boy We geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Wo oh Verse 1: M.anifest New tings on the horizon When the cock dey crow then we rising They say that M.anifest is polarizing Boys no dey hear, who are you advising? Me ntie mɛntie that’s a true feeling Tell these old dogs I’m a new villain Your two cents a nuisance I know shillings I dey go from underdog to top billing Fuck the world with a Trojan too Boys no dey hear chale that’s the slogan too On my p’s and q’s and my 1’s and 2’s Keep the same energy when I run into… you Ma ma agoro n’aso Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmm Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ Boys no dey hear, aden w’ani nsɔ? Chorus: Kelvyn BoyWe geti vibe oh (yoyoyo)How the ting go (yoyoyo)See we no dey hear (yoyoyo)Boys no dey hear (yoyoyo)Geti vibe oh (yoyoyo)How the ting go (yoyoyo)See we no dey hear (yoyoyo)Boys no dey hear (yoyoyo)Wo woVerse 2: M.anifestNo be sey we no dey respect, we no dey hearCan’t share our smiles if you no dey share our tearsTell a low-life that we on the upper tiersYou no be my mate still...Dey dey talk chawBut we no dey listen we just stockpileNew ammunition we not hostileCause we get the visionPop styles everyday we’re transmittingYoung Cassius Clay is who i channel hereOn stage dolo i don’t need a panel hereIt appears even puppeteers not my peerAll my peers on chairs whiles the crowd cheersMa ma agoro n’asoAkɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ dwonsɔ hmmNa ɛɛbaa na ɛɛkɔBoys no dey hear but we here we no go stop… yeahPre-Chorus: Kelvyn BoyIf I say I no dey hearAll my guys no dey hearM.anifesto no dey hear ohAll my people no dey hearPut the song pon repeat mek the people dem feel ohMe I mek the girl go low low lowMy ting e no be piloloEye redder than a soboloSee the beati mek i kololoChorus: Kelvyn BoyWe geti vibe oh (yoyoyo)How the ting go (yoyoyo)See we no dey hear (yoyoyo)Boys no dey hear (yoyoyo)Geti vibe oh (yoyoyo)How the ting go (yoyoyo)See we no dey hear (yoyoyo)Boys no dey hear (yoyoyo)Wo ohBridge: Kelvyn BoyYɛ si asɛm abaObiara nbe tie asɛm abaEverybody come aroundObiara nbe tie, asɛm aba ahYɛ di asɛm abaObiara nbe tie asɛm abaEverybody come aroundObiara nbe tie asɛm aba ah Back to: Videos Clips